[Full Gospel Music Lyrics]:- The Gratitude (COZA) – Oh Ya Love
The Gratitude (COZA) – Oh Ya Love Lyrics
[Verse 1]
Dem dey ask me sey
How e’ take happen
I tell them duro!
Shebi you wan hear
My full story, duro!
This boy you know before
Dem don write me off like sey
I nor dey book again eh ehn..
{Dem carry me go back
(You carry me,
Carry me go front)
Dem carry me go ground
(You carry me,
carry me go up oh } [x2]
[Verse 2]
Woju Woju, Woju
Your love me Woju
Twinkle, twinkle, twinkle
(You twinkle me
Like your superstar)
I feel the butterfly in my belle
(You carry me on your wings)
Say make I no waka with my lege
Oti she Oh
[Chorus]
{Oh your love
Oh your love
Ooh your love
Oh your love} [x4]
[Oh Ya Love – by The Gratitude]
[Verse 3]
My mama tell me say
Make I no fall in love
(Fall in love oh)
My papa tell me say
Make I no fall in love
But as I see your love
I know that love is real
I gat to let them know
(Let them know)
I never see this love
I never see
This kind of love before
You show me plenty love
You show me plenty
Ogbonge love, ahan!
I never see this love
I never see
This kind of love before
You show me plenty love
You show me plenty
ogbonge love
[Repeat Chorus]
{Oh your love
Oh your love
Ooh your love
Oh your love} [x4]
Share your thoughts