LYRICS
Willis you’ve been Givin Dem
Willis you’ve been Givin Dem
Wetin You wan Give us again
Leggo!
Willis you’ve been Givin Dem OOOOH YESSS
Willis you been Givin Dem Wetin You wan Give us again
GIDDEM!
Eh Eh Eh Eh Eh Eh Eh Eh Eh, Wi Wi Wi Willis Give Dem!
Willis You’ve been Givin Dem
Oh Yes You’ve Been Givin Dem
Wetin You wan Give us again
Continue Reading…
Timaya
Yea, me now say
The Boy Bad Bad Bad, The Boy Choke
The Boy Poco Loco, The Boy Choke
So Wen I Come, Everybody stand straight
Them know say the boy Willis choke
Steady Give Dem Banger
International & Local Wether them like it or toca
The money long and I no know total Ye
Willis Killin Dem
Back to Back, You Givin Dem
Anytime wey you drop em jamming them,
Back to Back, I swear you are killin dem
Whine am for me
Wen me come around, girl you just ma whine am for me
Wen me come around girl just ma put it for me
Wen me come around, girl me just ma whine am for me
Whine whine whine am for me
Giddem
Willis you’ve been Givin Dem
Oh Yes! you’ve been Givin Dem
Wetin You wan Give us again
Willis you’ve been Givin Dem
Oh Yes! you’ve been Givin Dem
Wetin You wan Give us again
Oya my people let me hear you say,
Eh Eh Eh Eh Eh Eh Eh Eh Eh
We be killin dem, oya let me hear you say,
Eh Eh Eh Eh Eh Eh Eh Eh Eh
The Boy Bad Bad Bad Bad
The Boy Bad Bad Bad Bad
Willis Bad Bad Bad, Bad!
Willis Killin Dem
Back to Back you Givin Dem
Anytime wey you drop, dem jamming them
Back to Back, I swear you are killin dem
Whine am for me
Wen me come around, girl you just ma whine am for me
Wen me come around girl just ma put it for me
Wen me come around, girl me just ma whine am for me
Whine whine whine am for me
Giddem!
Willis you’ve been Givin Dem
Oh Yes! you’ve been Givin Dem
Wetin You wan Give us again
Willis you’ve been Givin Dem
Oh Yes! you’ve been Givin Dem
Wetin You wan Give us again
It is what it is.
Share your thoughts